pn

Image Map

Saturday, 31 August 2013

What Do You Miss About Your Skul??? chk out wat dix dude wrote

AM MISSING SCHOOOOOL!! 'UNILAG
Wow cant blive itz ova 50 dayz nd counting..I miss MAINGATE!! (All dose security men wey dey
search empty car!!I miss campus SHUTTLE DRIVERS!! (Dem nor dey
eva get change!!) I miss SPORTS COMPLEX!! (5 guys go dey huzzle 2teach 1gal hw 2 swim!!!)I miss. ECO BANK!!! (D only bank wey students dey
go withdraw with extension & BB charger!!!)
I miss 1st BANK!! (Alwayz online!!!!)I miss ACCESS BANK!! (Withdraw and shitcom4tably!!!)
I miss AKT!! (While u dey concentrate on ur
books insyd anoda stdnt dey concentrate on ur
bag!!!) I miss MAKAMA!!! (I reserve my comments!!!)
I miss MTH!!! (D only place wey fit host both
fellowship nd party 2geda!!) Misssss HONORS!!!! (D only hostel wey get fm!!! D only hostel wey get spiderman!! Concotion rice24/7)
I miss SUPREME ice cream!! (Alwayz causin quarrel btw me nd ma friends)I miss JAJA guyz (Alwayz dey call pesn when dem c am wit babe)
I miss RED BRICKS!!! (D only restaurant wey get POS, haba!!!)
I miss FAGUNWA!! (Beans is reaaadddyyyyyyyyy!!!)I miss over night class!!! (Guyz toastin, galz greein, 90% sleeping)
I miss all dem babes, secret admirers, loved ones.
I miss ma wondafu cox adv n cox mates(alwaiz teasing each oda)
I miss sitting @ ma faculty quadrangle(*...* 4 practical or u no nw gurls stuff #amebo)I miss 2001,the only restaurant where d heat is enough to cook the food itself.                                 I miss LT026(dah stuff klas
I Miss queuing up 4 cab on our way 2 class u knw
I really miss skol oooo
Plz add urz jawe Greatest AKOKiTES.......                             GREAT!!!
Culled from Seyi's BC .....Sociology Department


Add urz in d comment box and if you tink it shuld be a post, follow nd DM/Mention on twitter @unilagparole

No comments:

Post a Comment

Comments are views of readers. Express your opinion below